April 16, 2019

MUSIC: Jay Smith - Kizz Daniel – "Fvck You"(Cover)

Tags

Jay Smith Kizz Daniel – "Fvck You"(Cover) Listing an feel some Warri real flows on this short Lyrics blow Download & Enjoy:-


DOWNLOAD MP3

Jay smith
        My fvck you challenge
              No wahala
                  Ehaa
  Is your boi jay smith oo na na
      She change am for us ooo

If you don blow, make you blow your own, nor come Dey use your own come Dey spoil my own!
I know say you nor sabi to talk, nor come Dey use ur talk come Dey fvck my brain
I know say you nor know me, know me!
Even me my self I nor wan know you, know you!
If you wan try to know me, nor come my yard body go fvck you, fvck you!

You be that girl may nor know her self
Even Warri Pikin dem know there selves!
Since you don blow, you Dey carry body, na who know her self na him Dey carry body!
Say make you free them may dem farabale,
Say make you free her may she carry belle!
But na one thing I go let you, make you mind the way you Dey run your mouth, but na one thing for sure
              Fvck you, Fvck you!
                     Fvck you.

Artikel Terkait


EmoticonEmoticon